Here Are The Best Tweets From The Viral ‘Footballers’ Trend

Nigerians are very creative and they have once again shown their creativity by using different footballer’s name to express various thoughts. You might still not understand, so we have compiled the best tweets from the trend.
Gerard Pique
Footballer way dem foul for box suppose dey take the PIQUE https://t.co/UpwC64JW1k
— Unwanted Friend 😒🌚 (@holardamolar) October 27, 2020
Memphis Depay
Footballer wey dey owe suppose depay😑
— DINA✊🏿 (@iamdinareigns) October 27, 2020
Ademola Lookman
Nah footballer wey be gay dey Lookman. https://t.co/eJnzkZkXT3
— débọ́lá the 2nd✌️ (@ogbeni_ceejay) October 27, 2020
Marcus Rashford, Harry Kane
Na Footballer wey Dey Mark us like RashFord go chop Kane https://t.co/D009Rwkgwk
— Bayo #SARSMUSTEND (@mr_adebayo5) October 27, 2020
Danny Drinkwater
Na footballer wey dey thirsty suppose drinkwater https://t.co/4j69RS1eU1
— Khalissa (@Deeva4dlord) October 27, 2020
Declan Rice, Danny Drinkwater, Ben Chillwell
Footballer wey chop Rice suppose Drinkwater so the food go Chillwell for body.
— Yakuza of Ibadan #EndSARS ✊🏾 (@UncleAbiodun) October 27, 2020
Juan Mata
Footballer wey dey important suppose Mata https://t.co/gh21Ees3Eh
— The Warden Of Port Harcourt (@OG_Warden) October 27, 2020
Fernando Torres
Footballer wey tire suppose torres https://t.co/E3WaUKmdMb
— Ripe banana MBE (@slimsuki_) October 27, 2020
Loris Karius
Footballer wey see us for road suppose fit Karius https://t.co/ZUPrvwiQmW
— O’blade (@ObiladeOA) October 27, 2020
Joe Gomez
Na footballer wey chop beans Gomez https://t.co/nVDhud14U8
— F.E.Mi⭐ (@belafeid_) October 27, 2020
Gareth Bale
Na footballer wey SARS carry we go Bale https://t.co/KP9q39WWSn
— G. A. N. Z. Y ✨ (@AladeOmoniyi1) October 27, 2020
Jordan Pickford
Footballer wey need fine car suppose pickford https://t.co/LZkSbBe6N5
— Henriee (@Osamahenrie) October 27, 2020
Phil Jones
Na footballer wey sabi score goal no suppose dey Jones https://t.co/amiJD8Fg05
— Alaba Real💕 (@Alaba589) October 27, 2020
Jermain Defoe
Footballer wey be enemy, Na him be Defoe. https://t.co/qiWrQdqsC3
— Phayvour™ (@I_am_Nwokolo_) October 27, 2020
Heung-min Son
Footballer Son wey no sabi play ball go chop Kane https://t.co/l0yt35uVUs
— Nappy Blaze⚡ (@Nappyblaze) October 27, 2020
Kai Havertz, Thiago Silva, Ben Chilwell, Ngolo Kante
kai, footballer wey dey find silva go gaz chillwell, cause good things kante’k time. https://t.co/HOkArvaUMV
— it’s intolerable. (@oluwa_millar) October 27, 2020
Sadio Mane
Na footballer wey gt Mane dey go ATM https://t.co/HW0lVeOg2v
— Vibez🇳🇬 (@Mysterio_xix) October 27, 2020
Nicolas Pepe
Footballer wey date Yoruba girl go chop Pepe well
— Yakuza of Ibadan #EndSARS ✊🏾 (@UncleAbiodun) October 27, 2020
Footballer wey no sabi drive no suppose PickFord
— Abdulazeez Suleiman (@_i_twitch) October 27, 2020
Na Footballer SON wey sabi BALL we go attend e SALLAH PARTEY, even if plenty PEPE and STONE dey the RICE Las Las we go DRINKWATER
— #FvckSARS.ng🖕🏻 (@RayMorsid) October 27, 2020
Dimitar Berbatov
Footballer father wey be hard man na him we dey call BERBATOV 🤔
— 👑 Triple (@triplenosa) October 27, 2020
Thomas Muller
Na Footballer wey hustle go get Muller https://t.co/TdV66xo72Z
— Tektonik 🦍 (@iamtektonik) October 27, 2020
Kai Havertz
Footballer wey get farm go Havertz. https://t.co/qSRDwl16Go
— Love n’ Lyte (@BlvckLyte) October 27, 2020
Footballer wey take too much Pepe go Bournemouth https://t.co/El0HKfTZgR
— teyi (@teyiadzufehh) October 27, 2020
Nani
Footballer wey get pikin, suppose get Nani https://t.co/vC7AsnbFGo
— Four-eyed Edo Boy Assistant 👑 🇳🇬 (@kings_anyi) October 27, 2020